On The Road

On The Road

On The Road Lyrics – Davido
Davido 2026 English
⬇ Read lyrics
🎵

Lyrics of On The Road by Davido

[Intro]
Yeah
Loudaaa!

[Chorus]
On The Road, Oh
I’ll Always Be On The Road, Oh
I Never Stop, I Dey Go
Life I Dey Live E Be On The Road
On The Go, Man Always Be Setting Goals
I Know The Kind Life I Want, Na Why I Gats To Dey On The Road

[Verse 1]
You See Me Living Lavish, But Many Can’t Understand It
Say, I Dey Put Hard Work Into Practise, My Body No Gree Me
Relax Until You Hear This Song
This Na The Life Wey I Just Go Beat Em
As I Dey Pack, Abi It’s Just No Be My Fault?
They No Fit Destroy Wetin Oluwa Don Construct
But Every Time I Lead, Them Still Dey Follow

[Chorus]
On The Road, Oh
I’ll Always Be On The Road, Oh
I Never Stop, I Dey Go
Life I Dey Live E Be On The Road
On The Go, Man Always Be Setting Goals
I Know The Kind Life I Want, Na Why I Gats To Dey On The Road

[Verse 2]
I Still Make Time For Family And Friends ’cause “All Work, And No Play”
Makes Davido Another Man With No Face
Dey Ball Every Time ’cause I’m A Man With No Fears
Trust And Obey, That’s The Meaning
So Many Times, Love Make You No Put Me For Mind
I’ve Got The Next Time, Up To Work And No Get Time
Good Time, Better Time, Timeless Is Alright
Win Next One You Go Know, Yeah

[Chorus]
On The Road, Oh
I’ll Always Be On The Road, Oh
I Never Stop, I Dey Go
Life I Dey Live E Be On The Road
On The Go, Man Always Be Setting Goals
I Know The Kind Life I Want, Na Why I Gats To Dey On The Road
On The Road, Oh
I’ll Always Be On The Road, Oh
I Never Stop, I Dey Go
Life I Dey Live E Be On The Road
On The Go, Man Always Be Setting Goals
I Know The Kind Life I Want, Na Why I Gats To Dey On The Road

Share / Embed this Lyric Card:

On The Road Lyrics – Davido | from “Oriadé”
Trending Song
On The Road Lyrics – Davido | from “Oriadé”

“On The Road, OhI’ll Always Be On The Road, OhI Never Stop,...”

Powered by LyricsWorldYou

Song Credits

Lead VocalsDavido
SongwriterDavido & Louddaaa
Music ProducerLouddaaa
Release DateJuly 31, 2026
Song LanguageEnglish
LabelDavido Music Worldwide Limited
Copyright ©Davido Music Worldwide Limited & Sony Music Entertainment UK

Frequently Asked Questions

Who is the singer of the “On The Road” song?

The “On The Road” song is sung by Davido.

Who wrote “On The Road” by Davido?

The song “On The Road” was written by Davido and Louddaaa.

Who produced “On The Road” by Davido?

“On The Road” is produced by Louddaaa.

When was the “On The Road song released?

The On The Road was released on July 31, 2026.

YouTube Video Thumbnail
Lyrics Disclaimer
This is the end of “On The Road Song Lyrics” by Davido. Lyrics displayed here are for educational purposes only. We respect the artists and do not promote copyright infringement. If you like this song, please support the original creators.

If you find any mistakes in the lyrics or credits, feel free to submit the correct version via the Contact Us section.
7 Views | 2 Min Read

You may also like