Lyrics of Yaya by Davido
[Intro]
(Wiils Productions)
[Chorus: Davido]
Omalicha, eh, I’m on my knees, abeg
Zọpụta, me, eh, ọmọ, I need your help
How many cups I wan take?
My lady, make I prove it
I’m on my knees, I’m on my knees, abeg
Baby, parlez français et [?]
She go say, “I no dey love,” na why she do me ṣégè
But, I still dey fall, I been falling mad
Still she say I’m not enough, see me, see this gẹ̀gẹ̀, oh
[Post-Chorus: Davido]
Nsogbu dey
I say na nsogbu dey (Yaya)
Nsogbu dey
I say na nsogbu dey, yaya
Nsogbu dey
I say na nsogbu dey, yaya
Yaya, eh (Yaya)
[Verse: Aya Nakamura]
Tu parles beaucoup, tu parles beaucoup mais faut [?]
Pas de pipo, j’ai pas le temps sinon faut rien dire
J’te regarde, tu fais trop le beau, ça m’énerve
Je voyage, à gogo
J’le mérite et c’est ça le pire
[Pre-Chorus: Aya Nakamura]
Les Françaises comme moi sont courtoises et trop demandeuses (trop demandeuses)
Tu veux ma main, j’suis dépassée, t’as pas encore fait tes preuves
Faut doser (Faut doser, yeah), moi tu veux (Faut doser, yeah), m’marier, que je change d’identité, est-ce que [?] illimité?
[Chorus: Davido]
Omalicha, eh, I’m on my knees, abeg
Zọpụta, me, eh, ọmọ, I need your help
How many cups I wan take?
My lady, make I prove it
I’m on my knees, I’m on my knees, abeg
Baby, parlez français et [?]
She go say, “I no dey love,” na why she do me ṣégè
But, I still dey fall, I been falling mad
Still she say I’m not enough, see me, see this gẹ̀gẹ̀, oh
[Post-Chorus: Davido]
Nsogbu dey (Yaya)
I say na nsogbu dey
Nsogbu dey (Yaya)
I say na nsogbu dey, yaya
Nsogbu dey
I say na nsogbu dey, yaya
Yaya, eh (Yaya)
[Outro]
Yaya, yaya
More Songs From Aya Nakamura
| Lead Vocals | Davido & Aya Nakamura |
| Songwriter | TaliixoBeatz, DJ Wiils, Davido, Aya Nakamura, Rozz, Major AJ, Armageddon (FRA) & Pete (Writer) |
| Music Producer | TaliixoBeatz & DJ Wiils |
| Release Date | July 31, 2026 |
| Song Language | English |
| Label | Davido Music Worldwide Limited |
| Copyright © | Davido Music Worldwide Limited & Sony Music Entertainment UK |
Frequently Asked Questions

If you find any mistakes in the lyrics or credits, feel free to submit the correct version via the Contact Us section.

