Run Away Lyrics – Khaid (feat. Gyakie)

Run Away Song by Khaid: “Run Away” is a New Song, sung by Khaid and Gyakie. Run Away Song was written by ​​​​​Khaid and Gyakie, and the music was produced by​ SYDNEY SUNDAY EGERE, BMH, SiGNAL, and Damie.

Run Away Song Credits:

Song: Run Away
Band/Singer: Khaid & Gyakie
Lead Vocals: Khaid & Gyakie
Written By: Khaid & Gyakie
Music produced By: SYDNEY SUNDAY EGERE, BMH, SiGNAL & Damie
Music Label: Khaid
Featuring Artist: Gyakie
Release Date:
February 9, 2024

Khaid – Run Away Lyrics

Because You Know Say Na You Dey For My Conscience
Na The Reason Why You Dey Gara
(Hmmm, You Dey Gara Gara Gara Gara)
And Anytime Wey I Say Make You Give Me Chop
You No Even Dey Try Jara
(Hmmm, You No Dey Add Jara Jara Jara Jara)

Omalicha
Omalicha Nwa
Wetin Dey For You List Wey I No Fit To Buy Omalicha Nwa
See Ohhh My Girl You Dey Give Me Ginger, Give Me Ginger Nwa
Girl You Dey Make Me Craze I Swear You Dey Scatter My Internal

         

Ohh Baby, No Go Run Away
Look In My Eyes You Go Feel My Pain
No Tell Me Say Make I Run My Race
Spin Me Around Like A Hurricane
Like A Hurricane
No Run Away

Look In My Eyes You Go Feel My Pain
No Tell Me Say Make I Run My Race
Spin Me Around Like A Hurricane
Like A Hurricane
No Run Away

         

Baby, I Miss You, Baby
But I’m Here Out Here Thinking
If You Really Love Me

Choose Between Me And The Shorties You Are Hiding
Do You Really Think That I’m Blind
Omo No Dey Do Me 419
As You Dey See Me I’m Fragile

         

If You Dey For Me
Gimme Your Loving
For Your Sake Hunnie
I Go Disappear Hunnie
All Up In My Face She Go Kill Person
Come Make I Jam Machinery

If You Dey For Me
Gimme Your Loving
For Your Sake Hunnie
I Go Disappear Hunnie
Come Make I Solve Your Mathematics
Make You Con Solve My Jagbajantis

Omalicha
Omalicha Nwa
Wetin Dey For You List Wey I No Fit To Buy Omalicha Nwa
See Ohhh My Girl You Dey Give Me Ginger, Give Me Ginger Nwa
Girl You Dey Make Me Craze I Swear You Dey Scatter My Internal

Ohh Baby, No Go Run Away
Look In My Eyes You Go Feel My Pain
No Tell Me Say Make I Run My Race
Spin Me Around Like A Hurricane
Like A Hurricane
No Run Away

Look In My Eyes You Go Feel My Pain
No Tell Me Say Make I Run My Race
Spin Me Around Like A Hurricane
Like A Hurricane
No Run Away

LyricsWorldYou FAQs & Trivia

Who wrote the lyrics to the “Run Away” song?

Run Away song lyrics written by Khaid and Gyakie.

Who is the singer of the “Run Away” song?

Run Away song is sung by Khaid and Gyakie.

Who is the music producer of the Run Away song?

SYDNEY SUNDAY EGERE, BMH, SiGNAL, and Damie produced Run Away song music.

When was the Run Away song released?

Run Away the song was released on February 9, 2024.

This is the end of “Run Away Song Lyrics” by Khaid. Lyrics displayed here are for educational purposes only. We respect the artists and don’t promote copyright infringement instead. All content and videos related to the Run Away Song are the property and copyright of their owners. Song owners may contact us at Lyricsworldyouofficial@gmail.com regarding any shared content issues, we’ll definitely respond as soon as possible.