UNAVAILABLE Lyrics (EP – Timeless) – Davido ft. Musa Keys

UNAVAILABLE Lyrics by Davido: UNAVAILABLE is a Brand New English Song, from the album “Timeless”, sung by Davido and Musa Keys. UNAVAILABLE Song lyrics are written by ​Davido, Musa Keys, Logos, Peruzzi, and BigRagee (Producer), with music produced by Magicsticks, and this brand-new music video was released on March 31, 2023.

Davido – UNAVAILABLE Lyrics

Baddest
You Know
Eh, Eh, Eh, Eh
Tune Into The King Of Sounds And Blues
Initiating Rage Process

I’m Unavailable (Unavailable)
Dem No Dem See Me (Dem No Dey See)
I’m Unavailable (Unavailable)
Dem No Dem See Me (Dem No Dey See)
I’m Unavailable (Unavailable)
Dem No Dem See Me (Dem No Dey See)
I’m Unavailable (Unavailable)
Dem No Dem See Me (Dem No Dey See)

And I Sorry For Who Wan, Who Wan
Who Wan Gbe My Matter S’ori
I’m Only Human (Human)
So Make No Body Para Oh
Say I Carry Woman (Woman)
Shey Na Man Wey I For Carry?
Fuck All The Rumours
Abi E Get When I Talk Sey I Be Pastor
Hmm, Ye, Ye
If You Know, You Oh
The Kind Work
If It’s Not Owo Oh
I Can’t Talk
’cause, Owo Ni Koko (Koko)
Oga Ade, Dey Your Dey
Me I Dey For The Dey
Girl I’m Unavailable

I’m Unavailable (Unavailable)
Dem No Dem See Me (Dem No Dey See)
I’m Unavailable (Unavailable)
Dem No Dem See Me (Dem No Dey See)
I’m Unavailable (Unavailable)
Dem No Dem See Me (Dem No Dey See)
I’m Unavailable (Unavailable)
Dem No Dem See Me (Dem No Dey See)

Don’t Dim My Life
I Don’t Have No Time, Soniya
Come See Me Shinning
Got Too Many Girls On My Ig
I’m Changing My Life Oh
And My Mama Proud In Me
She Got Me Going
This Friend Took All My Freedom
’cause I’m A Big Propeller, Save The Remorse
Girls Go Jealous, ’cause I Dey Banana
I’m A Big Propeller, Save The Remorse
Girls Go Jealous, ’cause I Dey Banana
’cause I’m A Big Propeller, Save The Remorse
Girls Go Jealous, ’cause I Dey Banana
I’m A Big Propeller, Save The Chedda
Fuck Their Father
Chiki-Chi-Chiki-Chi-Chi

I’m Unavailable (Unavailable)
Dem No Dem See Me (Dem No Dey See)
I’m Unavailable (Unavailable)
Dem No Dem See Me (Dem No Dey See)
I’m Unavailable (Unavailable)
Dem No Dem See Me (Dem No Dey See)
I’m Unavailable (Unavailable)
Dem No Dem See Me (Dem No Dey See)

Written by: ​Davido, Musa Keys, Logos, Peruzzi & BigRagee (Producer)

UNAVAILABLE Song Info:

Song: UNAVAILABLE
Album: Timeless
Band/Singer: Davido & Musa Keys
Lead Vocals: Davido & Musa Keys
Lyrics: Davido, Musa Keys, Logos, Peruzzi & BigRagee (Producer)
Music: Magicsticks
Music Label: Davido
Featuring: Davido & Musa Keys
Release Date: March 31, 2023

You Might Also Like

Only Girl – Stephen Sanchez
Rock My Body – R3HAB, INNA & Sash!
Glad U Came – Jason Derulo
OVER DEM – Davido
FEEL – Davido
In My Head – Mad Tsai
If You Could Read My Mind – Gordon Lightfoot
Cupid (Twin Version) – FIFTY FIFTY
The Alcott – The National ft. Taylor Swift

UNAVAILABLE Music Video