Energy

Energy

Energy Lyrics – Mavo
Mavo 2026 Nigerian
⬇ Read lyrics
🎵

Lyrics of Energy by Tiwa Savage


Baby Mobilize Me
Give Me Body Snokonoko
Wahala Dey Kilolo Dey
Baby Dey Order I Go Pay
Baby You Dey Work Me, Baby You Dey Work Me
Bolobolo

Energy Npara Jor (Abeg)
Omo No’mo Kpa (Abeg)
I No Be Carpenter (Abeg)
Omo Komo Kpa (Abeg)
Oh Uh Mina (Abeg)
Early Morning For Singapa (Abeg)
Oga Make You No Think Am Kpa

I Say
Relax
E Go Better
Oh Oh Mina
Why You Go Dey Reason Far
You Dey Talk Say You Go Reach The Star
You Say “Guy
Just Dey Do Your Part
Leave That Worry For Gutter
Japa

Energy Npara Jor (Abeg)
Omo No’mo Kpa (Abeg)
I No Be Carpenter (Abeg)
Omo Komo Kpa (Abeg)
Oh Uh Mina (Abeg)
Early Morning For Singapa (Abeg)
Oga Make You No Think Am Kpa

Iskaba
Imole Mushin
Woni Pe Emi Imole Mushin
Wo’n Damo Damo, Wo’n Damo Bi Owo
Wo’n Damo Damo , Wo’n Damo Bi Owo
Black Diamond No Pimple, Omo Na Fine Boy
Fine Boy
Ara’n Be Lowo Mi, Brymo, Brymo
Mo Fun Lowo Ko Lo Polanco
Awon Omo Pe Mi Ni Rich And Wacko, Sogbo

Energy Npara Jor (Abeg)
Omo No’mo Kpa (Abeg)
I No Be Carpenter (Abeg)
Omo Komo Kpa (Abeg)
Oh Uh Mina (Abeg)
Early Morning For Singapa (Abeg)
Oga Make You No Think Am Kpa

Me I No Dey Cap
I Dey Come Conquer
Shey You Hear Stutter
Shey You Hear Stammer?
Say Before She Lap I Go Buy Frontal
I Go Buy Tonka
Say Na She Dey Cause Quanta With Her Bakassi
Junyawatanbe

Won Ni Ko Possible
Wo’ni America Ni Wande Tin Bo
Wo’ni Wo’n Wa Mi Ni London Mo’n Bo
Bawo Ni Ma Se Ko Orin Ti Won Se Ni Gbo
Omo Ju Omo Loooo
Ba Ti E Je, Ma Fi Rhymes Ba Ti E Je
I’ve Been Long In The Game
Mo Ti Wa Ti Pe Seh
I Be Don For The Game, Mo Ti Wa Ti Pe Se!
Omo Ju Omo Looooooo

Share / Embed this Lyric Card:

Energy Lyrics – Tiwa Savage (Ft. Mavo & Wande Coal)
Trending Song
Energy Lyrics – Tiwa Savage (Ft. Mavo & Wande Coal)

“🎵 Lyrics of Energy by Tiwa Savage /* TFP - Lyricsworldyou.com -...”

Powered by LyricsWorldYou

More Songs From Mavo

Song Credits

Lead VocalsTiwa Savage, Mavo & Wande Coal
SongwriterTiwa Savage, Mavo & Wande Coal
Music ProducerKrizbeatz
Release DateMay 29, 2026
Song LanguageYorubaNigerian Pidgin
LabelEverything Savage
Copyright ©Everything Savage

Frequently Asked Questions

Who is the singer of the “Energy” song?

The “Energy” song is sung by Tiwa Savage, Mavo, and Wande Coal.

Who wrote “Energy” by Tiwa Savage, Mavo & Wande Coal?

The song “Energy” was written by Tiwa Savage, Mavo & Wande Coal.

Who produced “Energy” by Tiwa Savage, Mavo & Wande Coal?

“Energy” is produced by Krizbeatz.

When was the “Energy song released?

The Energy was released on May 29, 2026.

How long is Energy by Tiwa Savage, Mavo & Wande Coal?

The duration of the song Energy is approximately 2 minutes and 20 seconds.

YouTube Video Thumbnail
Lyrics Disclaimer
This is the end of “Energy Song Lyrics” by Tiwa Savage. Lyrics displayed here are for educational purposes only. We respect the artists and do not promote copyright infringement. If you like this song, please support the original creators.

If you find any mistakes in the lyrics or credits, feel free to submit the correct version via the Contact Us section.
7 Views | 2 Min Read

You may also like