Charm – Sped Up by Rema: “Charm – Sped Up” is a Brand New Song, sung by Rema. Charm – Sped Up song lyrics are written by Michael Hunter and Rema, with music produced by London, and this brand-new music video was released on July 31, 2023.
Rema – Charm – Sped Up Lyrics
[Intro]
London
Another Banger
[Chorus]
Come Here, Wetin Dey Worry You?
Bring Body Make I Rock Am, Yeah, Yeah
I Know You Senior Me
I Get Money Pass Your Papa
Wetin You Want Wey I No Fit Do For You?
Why You Wan Dey Buga WọN?
Shey You Be Kizz Daniel Ni?
You Better Drop Your Body Armor
[Post-chorus]
Soco, Ah
Sofry With This Body
Make We Run Am On A Lowkey
Baby You Know Me
E Get As You Go Move Wey I No Go ‘gree
Come Make I Drive Your Mhm
Come Make I Drive This Your Jalopy
Baby Allow Me
Tip You Off With Alawi
[Refrain]
See Body Oh (See Body, See Body Oh)
Egba Mi Oh (Egba Mi, Egba Mi Oh)
E Dey Burst My Bololo
E Dey Burst My Bololo (E Dey Burst My Bololo)
Please Help Me Oh
Me I Don Jam Wetin Pass Me Oh
[Chorus]
Come Here, Wetin Dey Worry You? (Worry You, Uhh)
Bring Body Make I Rock Am (Yeah, Yeah)
I Know You Senior Me (Me)
I Get Money Pass Your Papa (Pass Your Papa, Oh)
Wetin You Want Wey I No Fit Do For You? (For You)
Why You Wan Dey Buga WọN? (WọN)
Shey You Be Kizz Daniel Ni? (Mhmm)
You Better Drop Your Body Armor
[Verse]
You Too Dey Form With This Love Of A Thing Baby Eh, Lend Me, Lend
I Get Pounds For You, You Wan Dey Do Like Say Eh, Naira No Dey End
You Too Dey Stiff, Dey Do Like Say Your Waist No Dey Eh, E No Dey Bend
Oya Follow My Command Baby Do Like I Do
Baby, Front And Back
Gimme Boom-baka-boom
[Post-chorus]
Soco, Ah
Sofry With This Body
Make We Run Am On A Lowkey
Baby You Know Me
E Get As You Go Move Wey I No Go ‘gree
Come Make I Drive Your Mhm
Come Make I Drive This Your Jalopy
Baby Allow Me
Tip You Off With Alawi
[Chorus]
Come Here, Wetin Dey Worry You? (Worry You, Uhh)
Bring Body Make I Rock Am (Yeah, Yeah)
I Know You Senior Me (Me)
I Get Money Pass Your Papa (Pass Your Papa, Oh)
Wetin You Want Wey I No Fit Do For You? (Wetin You Want Wey I No Fit Do For You?)
Why You Wan Dey Buga WọN? (Buga WọN)
Shey You Be Kizz Daniel Ni? (Mhmm)
You Better Drop Your Body Armor
[Post-chorus]
Soco, Ah (Ayy)
Sofry With This Body
Make We Run Am On A Lowkey
Baby You Know Me
E Get As You Go Move Wey I No Go ‘gree
Come Make I Drive Your Mhm
Come Make I Drive This Your Jalopy
Charm – Sped Up Song Info:
| Song: | Charm – Sped Up |
| Band/Singer: | Rema |
| Lead Vocals: | Rema |
| Lyrics: | Michael Hunter & Rema |
| Music: | London |
| Music Label: | Rema |
| Featuring: | Rema |
| Release Date: | July 31, 2023 |
LyricsWorldYou FAQs & Trivia
Who wrote the lyrics of the “Charm – Sped Up” song?
Michael Hunter and Rema have written the lyrics of “Charm – Sped Up”.
Who is the singer of the “Charm – Sped Up” song?
Rema has sung the song “Charm – Sped Up”.
Who is the music producer of the “Charm – Sped Up” song?
“Charm – Sped Up” song music was produced by London.
When was the”Charm – Sped Up” song released?
“Charm – Sped Up” song was released on July 31, 2023.





