Nigerian singer Peter Okoye, professionally known as Mr. P, released his new single, titled “ODO (Remix),” with Stonebwoy on Friday, May 16, 2025. This is an energetic and sensual Afrobeat love track. “Ɔdɔ” is an Akan (Ghanaian) word that means “love”, and in the song, this word is used as a repetitive and soulful chant, like an emotional calling out to your lover. Whether you are a fan of Mr. P or just simply someone looking for mood-lifting lyrics, “ODO (Remix)” is bound to leave an impression. Its irresistible music and unforgettable, mindblowing lyrics make it impossible not to sing along. Read ODO (Remix) lyrics by Mr. P and Stonebwoy below and experience the song’s passion.
Song Credits
Sone Name | ODO (Remix) |
Lead Vocals | Mr. P & Stonebwoy |
Song Writer | David Ritz, Livingstone Etse Satekla, Marvin Gaye, Mr. P, Odell Brown, Peter Okoye & Stonebwoy |
Music Producer | Mr. P |
Label | P-CLASSIC RECORDS |
Release Date | May 16, 2025 |
Song Language | English |
Copyright © | P-CLASSIC RECORDS |
Lyrics of ODO (Remix) by Mr. P & Stonebwoy
ƆDɔ Oh! ɔDɔ Oh!
ƆDɔ Oh! My ɔDɔ Oh! ɔDɔ Oh!
Yo P! Hey!
Ma Shawty No Dey Lie To Me
Na She Dey Try For Me
Ma Shawty No Dey Lie To Me, Me Aowh!
She Say, No Time To Dey Form For Me
She Say, She Go Follow Me
You Wanna Wake Up Next To Me
She Say, All I Ever Want Is You
Baby Let’s Get So Freaky Tonight
Baby Make You Open The Door
If You’re With Me, It’s Alright
As Long As You Go Give Me Some More
I’m So In Love
Na You Dey Make Me Kpo Kpo Baby
I’m So In Love
Na You Dey Make Me Go Slow Hey!
Oya ɔDɔ Ooh! ɔDɔ Oh!
I Give You Loving ɔDɔ Oh!
Open Up Your Door My ɔDɔ Oh!
You Dey Make Me Dagbana ɔDɔ Oh!
Oya ɔDɔ Ooh! ɔDɔ Oh!
I Give You Loving ɔDɔ Oh!
Open Up Your Door My ɔDɔ Oh!
You Dey Make Me Dagbana ɔDɔ Oh!
ƆDɔ Oh!
(Make You Gimme Make You Gimme Tonight)
(Everything Gonna Be Alright) ɔDɔ Oh!
(Make You Gimme Make You Gimme Tonight)
(Everything Gonna Be Alright)
Spiritual Love Wey You Giving To Me!
Uuhh Damn! Baby Make You Leave Story
You Dey High Me Like You Kpoli Nmmmh!
Nothing Go Fit Come Between Us
No Bagga Fit Come Between Us
I Tell You Say Na You Wey I Need
She Say All I Ever Want Is You
Baby Let’s Get So Freaky Tonight
Baby Make You Open The Door
If You Are With Me, It’s Alright
As Long As You Go Give Me Some More
I’m So In Love
Na You Dey Make Me Kpo Kpo Baby
I’m So In Love
Na You Dey Make Me Go Slow Hey!
Oya ɔDɔ Ooh! ɔDɔ Oh!
I Give You Loving ɔDɔ Oh!
Open Up Your Door My ɔDɔ Oh!
You Dey Make Me Dagbana ɔDɔ Oh!
Oya ɔDɔ Ooh! ɔDɔ Oh!
I Give You Loving ɔDɔ Oh!
Open Up Your Door My ɔDɔ Oh!
You Dey Make Me Dagbana ɔDɔ Oh!
ƆDɔ Oh!
(Make You Gimme Make You Gimme Tonight)
(Everything Gonna Be Alright) ɔDɔ Oh!
(Make You Gimme Make You Gimme Tonight)
(Everything Gonna Be Alright)
ƆDɔYɛWu Will Be My Ride Or Die
Together We Be Strong Ally
Se Me An Ware Wo A Ode Make I Kpai
I Promise To Be With You All My Life
Inna Everything Me Do Gyal You Dey Pon Me Mind
You Be The One Way Give Me Joy All Night
Grind Pon Me Body Make We Feel Alright
Shorty You Belong To Me Yea Yeah
We Chill And Flex
We Never Do No Fight
Give You Love And Money Make My Baby Smile
And To Be Alive, You Need Love Medicine
My Baby Dey Give It To Me, Everyday
Oya ɔDɔ Ooh! ɔDɔ Oh!
I Give You Loving ɔDɔ Oh!
Open Up Your Door My ɔDɔ Oh!
You Dey Make Me Dagbana ɔDɔ Oh!
Oya ɔDɔ Ooh! ɔDɔ Oh!
I Give You Loving ɔDɔ Oh!
Open Up Your Door My ɔDɔ Oh!
You Dey Make Me Dagbana ɔDɔ Oh!
Frequently Asked Questions
Who is the singer of the “ODO (Remix)” song?
The “ODO (Remix)” song is sung by Mr. P and Stonebwoy.
Who wrote the lyrics to the “ODO (Remix)” song?
The song “ODO (Remix)” was written by David Ritz, Livingstone Etse Satekla, Marvin Gaye, Mr. P, Odell Brown, Peter Okoye, and Stonebwoy.
Who is the music producer of the “ODO (Remix)” song?
“ODO (Remix)” is produced by Mr. P.
When was the “ODO (Remix)“ song released?
ODO (Remix) was released on May 16, 2025.
What is the duration of ODO (Remix)?
The duration of the song ODO (Remix) is approximately 5 minutes and 01 seconds long.
This is the end of “ODO (Remix) Song Lyrics” by Mr. P and Stonebwoy. Lyrics displayed here are for educational purposes only. We respect the artists and don’t promote copyright infringement instead. If you like this song please share it. If you find any mistakes in the lyrics or credits, please feel free to submit the correct version via the Contact Us section.