Adenuga is a brand new track by “Joeboy and Qing Madi”. Adenuga Song penned by Chimamanda Pearl Chukwuma, Eyiaromi Daniel Adetokunbo, Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus, King David Agene, and luke Oshiotseameh Momoh, and the music was produced by Joeboy and Prestig.
Adenuga Lyrics By Joeboy
See My Love E Dey Speak In Foreign Languages
And Your Lingua Na Money
But I Need A Little Packaging
You Fine
I’m Thanking Jah You’re Mine
Je M’appelle I’m Your Man
She’s Got The Perfect Smile
Girl You Deadly You Deadly
Just Imagine
Hard Guy Like Me Falling
Mo Ma Be Si I’m Ready
This Your Loving I’m Getting
Dey Gimme Energy
I’ll Give You The World Baby
You Feed Me Your Magic
Touching Touch
There Is A Reason For All Of This
Wat Dey Sup
Wat Dey Sup
If Ma Love Dey Enough O
Ma Money Plenty Adenuga
Driving Me Crazy Like A Uber
Come And Chop All My Kaluba
Me I Dey For You Ma
If I Lie Make I Kpai
Malowa Malowa
No Go Wine A Nigga
Fire Go Burn If You Touch My Shima
Energy Dey Me I Go Deliver
Already Won No More Competition
Who Be Competition O
Sey Me I Go Fight The Fight Because I Get Am For Body
I Get Liver For You My Baby Ah
Cancel All The Girl Wey Dey
Cuz When I Enter You Go See
Have You Met A Girl Like Me
Shey You No Dey Look My Eye
Only Give You Peace Of Mind
I’ll Give You Peace Of Mind Mind
No Dey Worry Boy Its Alright
Do You Wanna Be On My Head
Nobody Come In Our Way
My Darling You Know I Get You For Mind
I’ll Give You The World Baby
You Feed Me Your Magic
Touching Touch
There Is A Reason For All Of This
Wat Dey Sup
Wat Dey Sup
If Ma Love Dey Enough O
Ma Money Plenty Adenuga
Driving Me Crazy Like A Uber
Come And Chop All My Kaluba
Me I Dey For You Ma
If I Lie Make I Kpai
Malowa Malowa
No Go Wine A Nigga
Fire Go Burn If You Touch My Shima
Energy Dey Me I Go Deliver
Already Won No More Competition
Credits:
Song: | Adenuga |
Vocals: | Joeboy & Qing Madi |
Written By: |
Chimamanda Pearl Chukwuma, Eyiaromi Daniel Adetokunbo, Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus, King David Agene & luke Oshiotseameh Momoh
|
Music Produced By: | Joeboy & Prestig |
Music Label: | Joeboy |
Featuring Artist: | Qing Madi |
Release Date: |
April 24, 2024
|
You Might Also Like
- Espresso – Sabrina Carpenter
- Push Ups – Drake
- So Long, London – Taylor Swift
- But Daddy I Love Him – Taylor Swift
- Backslide – twenty one pilots
- Fortnight – Taylor Swift
- The Tortured Poets Department – Taylor Swift
- 410 – Sidhu Moose Wala ft. Sunny Malton
- No More Questions – A Boogie wit da Hoodie