Commas Lyrics – Ayra Starr

Commas Song by Ayra Starr: “Commas” is a New Song, sung by Ayra Starr. Commas Song is written by ​​​​​​Ayra Starr, Prince Omoferi, London, and BigRagee, and the music is produced by ​​AoD, London, and BigRagee.

Commas Song Credits:

Song: Commas
Band/Singer: Ayra Starr
Lead Vocals: Ayra Starr
Written By: Ayra Starr, Prince Omoferi, London & BigRagee
Music Produced By: AoD, London & BigRagee
Composed By: London, BigRagee, Ayra Starr & Prince Omoferi
Music Label: Ayra Starr
Featuring Artist: Ayra Starr
Release Date:
February 2, 2024

Ayra Starr – Commas Lyrics

(Initiating Rage Process)
Oh
Oh No
Eh-yeah, Eh-yeah

Na Which Kind Life Wey I Never See?
I Carry God, So I Fear Nothing
Steady Increasing The Commas
Comma, Comma, Comma
Original, No Be Parody
E No Fit Clear For Your Memory
Whether Na Winter Or Summer, Ajeh

         

Barbados, Havana, Livin’ Life
See My Fire Burnin’ Bright
Wetin Dey Inside Me?
Smallie Wey Dey Mighty
Dem Never Know I Kala Tori Mo Fine
Check And Balance Everything Inside My Mind Daily
Trust Me, You Can’t Fool Me

Energy Wrong, I Log Off (Log Off)
Mowa Friendly And Conscious (And Conscious)
I’m Allergic To Isokuso
I’m Not Ready For Confusion (No, No, No, No)
Dem Telly Me Make I Show Love (Show Love)
Sability On Gbona
Everything Na Connection
I’m Not Ready For Confusion, Oh

         

Things Happen Inside Life
Draw Tattoo, Make I Live My Life
Dreams Come True, If Na Fight
Fight The Fight, Make You No Go Tire
Fire Dey Go, Fire Dey Go
You Need To Put Your Body And Soul
Leave Your Worries Alone

Barbados, Havana, Livin’ Life
See My Fire Burnin’ Bright
Wetin Dey Inside Me?
Smallie Wey Dey Mighty
Dem Never Know I Kala Tori Mo Fine
Check And Balance Everything Inside My Mind Daily
Trust Me, You Can’t Fool Me (Oh)

         

Energy Wrong, I Log Off
Mowa Friendly And Conscious
I’m Allergic To Isokuso
I’m Not Ready For Confusion (No)
Dem Telly Me Make I Show Love
Sability On Gbona (On Gbona)
Everything Na Connection
I’m Not Ready For Confusion (Confusion)

Na Which Kind Life Wey I Never See?
I Carry God, So I Fear Nothing
Steady Increasing The Commas
Comma, Comma, Comma
Eh-yeah
Eh-yeah, Yeah-yeah (London)
Steady Increasing The Commas
Comma, Comma, Comma

LyricsWorldYou FAQs & Trivia

Who wrote the lyrics to the “Commas” song?

Commas song lyrics written by Ayra Starr, Prince Omoferi, London, and BigRagee.

Who is the singer of the “Commas” song?

Commas song is sung by Ayra Starr.

Who is the music producer of the Commas song?

When was the Commas song released?

Commas the song was released on February 2, 2024.


This is the end of “Commas Song Lyrics” by Ayra Starr. Lyrics displayed here are for educational purposes only. We respect the artists and don’t promote copyright infringement instead. All content and videos related to the Commas Song are the property and copyright of their owners. Song owners may contact us at Lyricsworldyouofficial@gmail.com regarding any shared content issues, we’ll definitely respond as soon as possible.