IDK Lyrics – Wizkid (feat. Zlatan)

Short Des: Nigerian recording artist and composer Wizkid dropped his new banger titled ‘IDK” with Zlatan, on December 22, 2023, on his official YouTube channel. IDK song is penned by Wizkid, Zlatan, Keven Wolfsohn, and Paul Goller, and its hard-hitting beats are produced by ElementZ. Read IDK lyrics by Wizkid with the official music video, the artists featured in the song, and the story behind the song.

Song Credits

Sone NameIDK
Lead VocalsWizkid & Zlatan
Song WriterWizkid, Zlatan, Keven Wolfsohn & Paul Goller
Music ProducerElementZ
LabelWizkid
Release DateDecember 22, 2023
Song LanguageEnglish
Copyright ©Wizkid
         

Wizkid – IDK Lyrics

Eledumare Na Hin Dey Ginger Me Nicely
Ohun Oju Ri, Ko Se So
Ohun Baba Se, K’ose Ko
E Bad Or E Good, We Dey Pray More
Tough Times Don’t Last But
Tough People Do, We Go Stand Tall
Eyes Red Like We Jogor
Puff, Pass For The Pain, Yeah E’ja Lor
I Really Wanna Know Your Interest
Money Dey For My Mind, I’m In Business
Many Time Dem Try Play My Intellect
And You Know My Shotta, Man Ah Big The Rest
When You Ready Make You Take The Shot
And You Know Wetin Go Happen, Make We Ginger Next
Sound, Sound

         

Ah Ah Ahn
And I Know Dem How Feel Tonight
I Know Man I Wan Dey Tonight
Wan Manya And Feel Alright
Ah Ah Ahn
Call My People Make We Dey Tonight
Make We Fall In, Make We All Align
Wan Manya And Feel Alright
Oh Ah Yeah Oh
I No Mind How E Be Tonight
No Apologies Tonight
Wan Manya And Feel Alright
Ah Ah Ahn
Holla All My Gs Tonight
Sometimes Naso E Be Sometimes

Ah Ibile
B’osu Oluwa Ni Shola
Aiye T’o Dun, Eba Won Ni Mo Se Ni Pola
Aiye Baje Pelu Vvs
K’oma Da Fun Bend Down Select Ni Tbs
She Tell Me Say She Go Leave If The Love No Lead To Money
Relationship Wey Money No Dey, E Go Later Boring
E Go Later Sour, E Go Later Scatter
She Go Serve You Breakfast On A Bigger Platter
I Say That’s Why I Pray Every Night And Day
That I Get Paid So I Can Slay
Life Show Me Pepper, Many Things I Can’t Say
Chance Ti M’ori, M’ode Take Advantage
Had No Choice So I Paid The Price
My Agege Bread, Me I Turn To Slice
All The Dirty For My Life, Me I Sanitize
Moni Shoe Get Size, Better Realize, Better Realize Oh

Ah Ah Ahn
And I Know Dem How Feel Tonight
I Know Man I Wan Dey Tonight
Wan Manya And Feel Alright
Ah Ah Ahn
Call My People Make We Dey Tonight
Make We Fall In, Make We All Align

Everybody Fall In, Oya Just Falling
Big Bad Everyday Calling
E Don Tey, Now E Don Turn Kings
Top Feeling Yeah My Brother Trust Me
E Don Turn King, Everyday Balling
I No Dey Mind Wetin Come Stop Me
Ni Ojuelegba Shitta, I Dey With My People Dey Ginger
Any Sound Dey Burst Up The Speakers

Eledumare Na Hin Dey Ginger Me Nicely
Ojodi K’ose So
On Baba, Se K’ose Ko
E Bad Or E Good, We Dey Pray More
Tough Times Don’t Last
But Tough People Do, We Go Stand Tall
Eyes Red Like We Jogor
Puff, Pass For The Pain, Yeah E’ja Lor

         

Frequently Asked Questions

Who wrote the lyrics to the “IDK” song?
The song “IDK” was written by Wizkid, Zlatan, Keven Wolfsohn, and Paul Goller.

Who is the music producer of the “IDK” song?
​​ElementZ produced the “IDK” song music.

Who is the singer of the “IDK” song?
The “IDK” song is sung by Wizkid and Zlatan.

When was the “IDK” song released?
IDK song was released on December 22, 2023.

What is the duration of the IDK?
The duration of the song IDK is approximately 3 minutes and 02 seconds long.

This is the end of “IDK Song Lyrics” by Wizkid. Lyrics displayed here are for educational purposes only. We respect the artists and don’t promote copyright infringement instead. If you like this song please share it. If you find any mistakes in the lyrics or credits, please feel free to submit the correct version via the Contact Us section.