Belle Full Lyrics – Crayon, Victony & Ktizo

Belle Full Lyrics by Crayon: “‎Belle Full” is a Brand New Song, sung by Crayon, Victony, and Ktizo. Belle Full song lyrics are written by ​Crayon, Victony, and Ktizo, with music also produced by Crayon, Victony, and Ktizo, and this brand-new music video was released on July 28, 2023.

Crayon – Belle Full Lyrics

I Go Like, I Go Like, I Go Like
I Go Like To Be Your Number 9
Say Na Only Your Post I Go Shootin’ My Shot
Even De Gea No Fit Save Am
We Go Chook Leg For One Trouser
See My Own Sef Na Oversize
ỌKịRịKa Bum Shot Wey You Over Price
Na Hin Carry The Ikebe Wey Dey Energize Me

Only Your Love Wey Go Belleful Me
Only You Tanana My Telephone
Girly, I Sure No Be Innie Manie Mo
Say Na Only Your Love Wey Go Belleful Me
Only Your Love Wey Go Belleful Me
Only You Tanana My Telephone
Girly, I Sure No Be Innie Manie Mo
Say Na Only Your Love Wey Go Belleful Me

Shawty Oh, Shawty Oh, Oh-oh
Call Everybody Oh, Daddy Oh Mummy Oh, Oh-oh
Make E Dey Know One Thing Oh
Say, One Thing Don Lead To Something
And Na Something Wey Cause NwantịNtị Loving

Wey Uh, Wey Uh, Wey Uh, Wey Uh, Girly Oh, Girly Oh
Werey Uh, Wey Uh, Wey Uh, Wey Uh, Girly Oh, Girly Oh
Werey Uh, Werey Uh, Wey Uh, Wey Uh, Girly Oh, Girly Oh
Wey Uh, Wey Uh, Wey Uh, Wey Uh, Girly Oh, Girly Oh

You Go Know When You Meet Somebody
You Can’t Be Without Her Body Company
Uh, I Wanna Please You
I No Dey Tease You, Oh My, Oh My
The Number One, Girl, Your Position Valid
You Know The Matter And Your Body Conquer Me
Who Go Wan Dey Reason, Say Make I Leave You, My Oh My?

Only Your Love Wey Go Belleful Me
Only You Tanana My Telephone
Girly, I Sure No Be Innie Manie Mo
Say Na Only Your Love Wey Go Belleful Me
Only Your Love Wey Go Belleful Me
Only You Tanana My Telephone
Girly, I Sure No Be Innie Manie Mo
Say Na Only Your Love Wey Go Belleful Me

Shawty Oh, Shawty Oh, Oh-oh
Call Everybody Oh, Daddy Oh, Mummy Oh, Oh-oh
Make E Dey Know One Thing Oh
Say, One Thing Don Lead To Something
And Na Something Wey Cause NwantịNtị Loving

Werey Uh, Wey Uh, Wey Uh, Wey Uh, Girly Oh, Girly Oh
Werey Uh, Wey Uh, Wey Uh, Wey Uh, Girly Oh, Girly Oh
Werey Uh, Werey Uh, Wey Uh, Wey Uh, Girly Oh, Girly Oh
Werey Uh, Wey Uh, Wey Uh, Wey Uh, Girly Oh, You My Girly Oh

Written by: ​Crayon, Victony & Ktizo

Belle Full Song Info:

Song: Belle Full
Band/Singer: Crayon, Victony & Ktizo
Lead Vocals: Crayon, Victony & Ktizo
Lyrics: Crayon, Victony & Ktizo
Music: Crayon, Victony & Ktizo
Music Label: Crayon
Featuring: Crayon, Victony & Ktizo
Release Date: July 28, 2023

LyricsWorldYou FAQs & Trivia

Who wrote the lyrics of the “Belle Full” song?
Crayon, Victony, and Ktizo have written the lyrics of “Belle Full”.

Who is the singer of the “Belle Full” song?
Crayon, Victony, and Ktizo have sung the song “Belle Full”.

Who is the music producer of the “Belle Full” song?
“Belle Full” song music was produced by ​Crayon, Victony, and Ktizo.

When was the”Belle Full” song released?
“Belle Full” song was released on July 28, 2023.

Belle Full Music Video