New Religion Lyrics – Olamide (feat. Asake)

New Religion Lyrics by Olamide: “New Religionis the Brand New English Song featuring Asake. Olamide and Asake have sung this Latest English Song, while New Religion Song Lyrics are penned by Olamide and Asake, with Music produced by ​Magicsticks and Bbanks, and this Brand New Music video has been released on June 1, 2023.

Olamide – New Religion Lyrics

Olomi Wombe O
Ko De Ye Koma Lobe
Lifestyle Agba Baller
R.I.P To Pele
Dribble Like Maradona
Baby Malosonta
Nobody To Ta
Lagos To Minnesota
No Cap
Nobody Wey Dey Hotter
I No Fit
No Fit Do Mediocre
O Ri Balenciaga
I Got Moves Like Jagger
I Know Jago I Know Jaga
No Dey Follow Me Dey Taka
New Religion Eckankar
Premium Be The Swagger
No Send No Baga
Nfana Ibaga
It Be Like Say Dem Dey Gather Oh
For My Matter Oh
I Get The Magic
Abracadabra Oh

Wo Black Face Lo Ko Hard Life, I Just Dey Chop Life
No Stressing Living Soft Life
I Don’t Know How I Survive This Tour Life
Girls Weh Want Get My Baby Reach 4/5

Every Word Weh De Come Out Of My Mouth
I De Monetize Am Baba I No Get Energy
And I Can’t Really Shout And I Can’t Really Mtcheww Wo
Mio Shakomo Remedy

Cash Money Cash Moolah
Cash In Cash Out Baby Why Should I
Catch Feelings More Than A Flight Baby Cancel Am
E De Pain Me Like Blackface And Tribunal

Wo! I Too Soft Like Puff Puff
And My Bank Alert Bad, You Go Mad You Go Off
Guy You Better Wear Glove
Before You Touch Am
It Dey Hot It Dey Smoke It Dey Burn

Olomi Wombe O
Ko De Ye Koma Lobe
Lifestyle Agba Baller
R.I.P To Pele
Dribble Like Maradona
Baby Malosonta
Nobody To Ta
Lagos To Minnesota
No Cap
Nobody Weh De Hotter
I No Fit
No Fit Do Mediocre
O Ri Balenciaga
I Got Moves Like Jagger
I Know Jago I Know Jaga
No Dey Follow Me De Taka
New Religion Eckankar
Premium Be The Swagger
No Send No Baga
Nfana Ibaga
It Be Like Say Dem Dey Gather Oh
For My Matter Oh
I Get The Magic
Abracadabra Oh

Melody Pelu Harmony Pelu Peace Nikan Nimo Fe
I No Get Strength To Be Fair
No Intruding My Private Affair
Be You Family Or My Friend

Oya Pause Shoti Gbo Scores
Nigga Of Course Why You Come Dey Pompous
Flow So Delirious Stupendous
And The Opps They Envious

They Can’t Be Us
I Accept Say I Change Me I No Be Same Guy
I De Push P every day I Be Game Guy
Only Dead Fish Goes With The Flow Dead Guy
No De Whine Me I No De Joke Omo Take Time

Travel All Around The Globe, Obo Do Oyinbo
We Dey Take Pictures, We Dey Strike We Dey Pose
My G My Shit Really Fly, Too Dope
And The Girls Sniffing On My Body Like Dem Dey Do Coke

Written by: Olamide & Asake

New Religion Song Info:

Song: New Religion
Band/Singer: Olamide & Asake
Lead Vocals: Olamide & Asake
Lyrics: Olamide & Asake
Music: Magicsticks & Bbanks
Music Label: Olamide
Featuring: Olamide & Asake
Release Date:
June 1, 2023

You Might Also Like

Unsteady – Gracie Abrams
Oceanside – Dennis Lloyd
Attention – Doja Cat
COLD GAME – NLE Choppa (feat. Rick Ross)
Attention – Doja Cat
Promise – Laufey
405 – Gracie Abrams
Hollywood Bowl – Rob Grant (feat. Lana Del Rey)

New Religion Music Video

LyricsWorldYou FAQs & Trivia

Who wrote the lyrics of the “New Religion” song?
Olamide and Asake have written the lyrics of “New Religion”.

Who is the singer of the “New Religion” song?
Olamide and Asake have sung the song “New Religion”.

Who is the music producer of the “New Religion” song?
“New Religion” song music was produced by ​Magicsticks and Bbanks.

When was the”New Religion” song released?
“New Religion” song was released on June 1, 2023.